Lyrics

LYRICS: Veeiye – Show Lyrics

LYRICS: Veeiye – Show Lyrics

Official Lyrics By Veeiye – Show Lyrics. “Show“. The Big Brother Naija Season 5 finalist and singer say the Young-And-Reckless Season is finally Here!

SHOW LYRICS

Hmm-yeah
(Rii)
(Ridimahkoolayo)

I’m in the mood to get loose (get loose)
Omo na rhythm and blues (and blues, kilode?)
That’s why my waist make me rock it better
‘Cause Omo baby na cruise (baby na cruise)

‘Cause I don tey for street tire
And many boys don toast me tire
Nobody do me Kra-kra
Nobody, baby but you (baby but you)

Can’t you see the butterflies in my belly? (ayy-ayy)
Can’t deny, o ti su mi oh (ayy)
You’re too sweet and e deadly (chii)
O tin fa jedi jedi oh

Swear to God, I be lieing
If I say I no feel your vibe
‘Cause you’re my type, yeah
Bobo yi just dey kill show
(Show, show, Killy dem po po)

Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
Ah-yeah-yeah, ahh-baby
(Rii)
(Show, show)
(Killi dem, po po po)
Kilode?
Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
Ah-yeah-yeah, ahh-baby
Ooh-ooh, ooh-ohh
(Rii)

First off, lemme so’sokuso (tey tey)
Your thing dey make my body run oh (ego)
You make my head spin all because (yeah-yeah)
You shoot all the shot with your gun oh (chii)

Not a gold digg?r but I like say
You get money pl?nty plenty (ahh-ahh)
Them say “when you talk, money talk” (money talk)
Them say “when you fall, money fall oh” (fall oh)

Can’t you see the butterflies in my belly? (ayy-ayy)
Can’t deny, o ti su mi (ayy)
You’re too sweet and e deadly (chii)
O tin fa jedi jedi oh

Swear to God, I be lieing
If I say I no feel your vibe
‘Cause you’re my type, yeah
Bobo yi just dey kill show
(Show, show, killy dem po po po)

Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
Ah-yeah-yeah, ahh-baby
(Rii)
(Show, show)
(Killi dem, po po po)
Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
(Rii)
Baby, sho n gbomi? ah-ayy-ayy
(Rii)
(Hmm, ah-yeah, ah-yeah)
(Ah-yeah-yeah, oh mama, ayy mama, yeah)
(Rii)
(Ridimahkoolayo)

You Can Also STREAM HERE

360hausa Team

360Hausa is a current Best Hausa Entertainment blog in Africa that specialized in providing you high quality content. 360Hausa was found and manage by Abubakar Yusuf Radda (B2 [D Promoter] Slayer). A Blogger, Ghost Writer & Content creator. Follow us on Social Media @360Hausa

WHAT CAN YOU SAY ABOUT THIS ?

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Back to top button